Soundz Lyrics
Numero is Soundz’s debut single for 2025; check out the infectious lyrics below, and let the music move you.

Soundz – Numero Lyrics
Soundboyfiidigyaldem
Gyal on a good day
You know mi get pride o
But me and my guys
A ti yo
I see this kele wey dey look fly oh
I say make I try make I no make opportunity pass by oh
So
I shine my 32
As she dey waka jeje inside o
Oh
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Girl I want your numero
Your numero
Your numero oh oh
Follow me go
Girl I want your numero
(Your number)
Your numero
(Your number)
Your numero oh oh
(Your number ah)
Follow me go
Your number
(No no number)
Normally I never move like this but
I never seen nobody fine like you, girl
You make me wonder if I tie my shoe well
Cause why e be say I don dey fall for you girl
Face card (ehh)
Accent (ehh)
Fashion (ehh)
Sabi pass dem (ohhh)
So many qualities I cannot count them
I say make I summarize am say your
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Girl I want your numero
Your numero
Your numero oh oh
Follow me go
Girl I want your numero
(Your number)
Your numero
(Your number)
Your numero oh oh
(Your number ah)
Follow me go
Your number
(No no number)