Home » Early Lyrics by Spinall Feat. Victony

Early Lyrics by Spinall Feat. Victony

by favour john

Spinall and Victony Lyrics

Read the lyrics below and sing along to the infectious tune of Early by Spinall featuring VictonyEko GrooveSpinall’s new album, features Early as the third track.

Cover art for Eko Groove Album by Spinall
Eko Groove Album Cover Art

Spinall & Victony – Early Lyrics

Refrain: Victony & Spinall
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)

Chorus: Victony
Early morning
Early morning
For the early morning (Stub’)
Early morning (Wah dem a seh?)

Verse 1: Victony
Early morn’, early morn’ (Early morn’)
I just dey give am for early morn’ (Early morn’)
Early morn’, early morn’ (Early morn’)
Her bobo dey call am for early morn’ (Early morn’)
Girlie no, girlie no know say my ting e go reach her belly button (Ayy)
Easy to shout, I go ta-na-na, Selena
Early morn’, early morn’ (Early morn’)
Ten over ten be the body o
4 A.M., e dey shout, е dey sound alarm
E go wake evеrybody o (Body o)
Girlie o, girlie o, you display pass tele’ o
Girlie, no do ceremony o
She say make we hurry

Chorus: Victony
For the early morning
Early morning
For the early morning
Early morning

Verse 2: Victony
She say, (“Ori bi egbami o”?)
Her bum-bum dey shout “Oyoyo” when she see me
She need my energy o (Yeah, yeah)
She no dey too come back anytime she free me
Anytime she (Mm-hmm), baby girl, it’s risky
Elephant, shey na bum-bum be like this
She say na me sabi pass, her eyes e don roll go back o
Omo, wetin dey ‘sup? She dey shout, “¡Felix, Navidad!”

Chorus: Victony
Early morning
Early morning
For the early morning
Early morning

Refrain: Victony & Spinall
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)

Outro
Obah

You may also like

Leave a Comment

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
-
00:00
00:00
Update Required Flash plugin
-
00:00
00:00