Home » Numero Lyrics by Soundz

Numero Lyrics by Soundz

by favour john

Soundz Lyrics

Numero is Soundz’s debut single for 2025; check out the infectious lyrics below, and let the music move you.

Cover art for Numero by Soundz
Numero Cover Art

Soundz – Numero Lyrics

Soundboyfiidigyaldem

Gyal on a good day
You know mi get pride o
But me and my guys
A ti yo
I see this kele wey dey look fly oh
I say make I try make I no make opportunity pass by oh
So
I shine my 32
As she dey waka jeje inside o
Oh

Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care

Girl I want your numero
Your numero
Your numero oh oh
Follow me go
Girl I want your numero
(Your number)
Your numero
(Your number)
Your numero oh oh
(Your number ah)
Follow me go
Your number
(No no number)

Normally I never move like this but
I never seen nobody fine like you, girl
You make me wonder if I tie my shoe well
Cause why e be say I don dey fall for you girl
Face card (ehh)
Accent (ehh)
Fashion (ehh)
Sabi pass dem (ohhh)
So many qualities I cannot count them
I say make I summarize am say your

Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care

Girl I want your numero
Your numero
Your numero oh oh
Follow me go
Girl I want your numero
(Your number)
Your numero
(Your number)
Your numero oh oh
(Your number ah)
Follow me go
Your number
(No no number)

You may also like

Leave a Comment

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
-
00:00
00:00
Update Required Flash plugin
-
00:00
00:00